Songtexte.com Drucklogo

Sure Banker Songtext
von R2Bees

Sure Banker Songtext

Do re mi fa so la ti do
Obiaa hia dɔ o-o-o
E go blow o-o-o
Lektra(lektra-lektra-lektra)
2beeeeees

Ayy
Ayy
Ayy-ayy
Adieɛ bɛkye
Adieɛ bɛsa
Yɛpɛ biibi akɔ fie
Ayyy

I get the feeling (oh oh oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win oo
Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay)
I get the feeling (oh-oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay)


Sɛ nyame ka dier na asem asa
So every time we drop the banger
One to one we no dey answer

I dey my class I want to focus
So every day I like my banger
No be your own I want my bonus ah

E no be court I no dey low cost


I get this thing inside me dey do me like
I get the feeling (oh oh oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win oo
Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay)
I get the feeling (oh-oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay)
Today be today
Everything bogus, I dey with my bae
Everybody focus, today be our day
We work hard, today they go pay
I say we dey cash out
Anyone try, them go pass out
They ask how, this is cash cow
She said spray me money, tu gu me so
I get the feeling (oh oh oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win oo
Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay)
I get the feeling (oh-oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay)

Sɛ ɛnto wo ah da
Sɛ ɛnto wo ah da
But I go make you know
If you no be my own, I go pass

Sɛ ɛnto wo ah da
S3 ɛnto wo ah da
For we dey make money
But we no dey sleep like that
No food for lazy man oh
Password be plenty kobo
Man no be God oh
So I only know about one thing
I get the feeling (oh oh oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win oo
Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay)
I get the feeling (oh-oh)
I get the feeling tomorrow be your own
You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer singt das Lied „Applause“?

Fans

»Sure Banker« gefällt bisher niemandem.